Details


Artist: 2baba (Tuface)

Song title: We Must Groove Ft. Burna Boy

File type: Mp3 audio

info@naijatracks.com

Share on:

Follow us:

Lyrics: 2baba (Tuface) - We Must Groove Ft. Burna Boy

Anyhow we be today
No matter pressure wey dey
Any obstacle on the way
I go bulldozer am straight away
Even if I get fever
Or my landlord don dey craze
As long as happiness dey my radar
I no go fit complain

I don't need to stop to fly high high
I get natural high
I don't need to think too much
Cause thinking na problem instead I reason solution
For me me to quit for me me to chill
For me me to flex and enjoy my life
For me me to give without explanation
For me me to lead so e go be say

We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o we go move oya tell dem
E no matter where you come from
We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o we go move

Oghene do oghene do
Osolobrugwe do o
The only flesh and the bone
The pot of life na your own eh
Because I'm feeeling the tension
Feeling with the pressure
Dealing with different problems of life
I know that everybody gat dem
Big man or small man
It doesn't matter if you are black or you are white see ya tell dem

We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o we go move oya tell dem
E no matter where you come from

We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o we go move

Omo the party don scatter the people dem no want us
Their mendula so reckless dey affect their belief
And if I thief check am dem no go believe

How we dey spend money not until when the money
Tell me wetin I go do
Just to clear your eye eye eye eye
Anyhow you think am
Omo e no concern me die ah
So make I just dey do
Wetin I dey do
If e no tell you jeje ni ke wu
No dey confuse
You can't walk in my shoes
No go shook your mouth for wetin no concern you
Many thing dey happen but you don't have a clue
Anything dem do dem go start dey go
Make you no go tell somebody say I tell you
Let's just try to keep this shit between me and you

I don't need to smoke to fly high high
I get natural high
I no need to think too much
Cause thinking na problem Instead I reason solution
For me me to quit for me me to chill
For me me to flex and enjoy my life
For me me to give without explanation
For me me to lead so e go be say

We must groove o we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o we go move oya tell dem
E no matter where you come from

See as she fine like mamiwater
Omo see manchester see baka
We go move o we go move
As we dey here dey jolly
Snake swallow money
Me sef dey jolly
Next one na Monkey
Dey here dey jolly
Snake swallow money
Next time dey jolly
Next time na Monkey
Listen Zeeno Foster

Copyright © 2024 NaijaTracks. All rights reserved. Ver. 3 Best, Simple & Quick